Uploaded By
VIEW PROFILE
169 Followers
Selfish 😢
TADADIDIRA
TADIDIDARA-RE
Give them hot hottie
COZAI
Feeling i gat for you
Wey dey make me do mumu
Sholape fine baby
Tell me what did you add in your stew
The love i gat for you don reach (X2)
Anything you want i go do for you
That diamond ring I go buy for you
+234 make you call on me
Fine kele make we gum body
Sey you know your love deh totori
Put your 52kg
Make you put all
(All on me)
Baby make we kolobi
When you need someone
Make you call on me
Inna the room i go direct you
Later in the day call me Omori
TA-DA-DI-DI-RA
TA-DA-DI-DI-DA-RE
‘Cos am selfish
Make we travel far away
TA-DA-DI-DI-RA
TA-DA-DI-DI-DA-RE
‘Cos am selfish
And i want you to myself
TA-DA-DI-DI-RA
TA-DA-DI-DI-DA-RE
‘Cos am selfish
Make we travel far away
TA-DA-DI-DI-RA
TA-DA-DI-DI-DA-RE
‘Cos am
- Release Date:February 9, 2023Ⓡ
- Producer:Bankgbeatz
- Genre:Afrosounds





0 comments