Uploaded By
VIEW PROFILE
1.16K Followers
LYRICS
All alone lyrics
Prebem to the bem bem
Hustle on a daily gat me thinking
Baba jowo duro timi kima sign the wrong label
Owo bo owo bo
Many ask me say when the money won come?
Baba make I no poor
That why me sing say….
Say i dey pray for Grace
Naso me won dey run the race
Ojuti ri many things i face
Omo olorun make I blessing no delay oo
Ohhh na na na
Kani mo mope hustle gangan lole bamishe
Me i for don dey there just dey calculate
Omope dey grinding and no holiday oh
Huh huh
Everyday me grinding
Grinding for my mummy
Eleda jowo come and bless me on a daily
Many bitch is calling
Dem ma just disturb me
Tepa mose mi make i focus on the money
Ahh ahh…
Nobody dey there
Running my race here
Kima sule le
Oriti gbemi de be
Oriti gbemi …… (melody)
Chrous
Many nights wey i no sleep
- Release Date:January 12, 2024
- Producer:Ftunez
- Genre:Afrosounds








0 comments