Uploaded By
VIEW PROFILE
1.47K Followers
Ah! This song, e too sweet for my ear o. Even me sef no fit stop to dey repeat am as my baby dey hold me for back. Why you sef no go stream am with your own baby make una enjoy this vibe together? Make you know wetin this song dey all about. One love for everybody! π
- Release Date:March 12, 2023β
- Producer:Vinxjaz
- Genre:Afrosounds








0 comments