|
|
Upload
Just Dey Pray by Kennyblaze
Just Dey Pray by Kennyblaze

KennyblazeJust Dey Pray

KennyblazeJust Dey Pray

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

49.5K Followers

Ain’t goan lie the world so cold My heart be broken na who throw stone The net be mourning i see dem tears Life so good it comes with death Old taker want to take again Ogun sapa koma fade away Food for thought ninu take away I go dey pray so tey so tey December no detty When i go turn person Pe kin ma te lappy Sa sare fun ni ifoti Konipe set shey you want to bet Even enemy go turn to friend Pray to God make you no dey beg Your face show but the aza red So just dey pray Awon temi in sango s O si awon temi ni ketu Just dey pray Preaching hope for the trenches esa tiri boshe jen si Just dey pray Your check go clear mama go chop Just dey pray Ji ma sun hustle Just dey pray Always hustle omo iya mi hustle
  • Release Date:January 4, 2023Ⓡ
  • Genre:Afrosounds
  • ℗ KennyBlaze || BIMZZ MEDIA
24.8KTotal plays
79Likes
11Re-Ups
156Playlist Adds