|
|
Upload
Gossip and Hate by Kennyblaze
Gossip and Hate by Kennyblaze

KennyblazeGossip and Hate

KennyblazeGossip and Hate

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

49.3K Followers

Cuz life no be beans no be bread no be butter/ I see many youth dey go astray ,benefits nodey go again ? Well Anybody fit change no forget it’s constant 🤟 24/7 lori net ti 911 mi ti connect. If you no hustle you go beg before you earn you must to learn , gbogbo bitches niko pend na guy wey get be thier spec, so my guy ,shoni cc otp da kama spend :. Brother street is full of Judas ,fear bobo wey dey do grant Cuz Pikin wey wan chop party Jollof no suppose to dey fear dance life said if your Nigga win make you hail am But if your nigha no help e go better make you stay far // Kami kami kagbara sapa makami mo Jami jami shoni update padi jamitan Lami lami Egbon adugbo ti lami tan Bami bami dj bami fun won ni ep korigbo Death multiplying Omo iya mi Street is brutal I s
  • Release Date:July 12, 2022Ⓡ
  • Genre:Rock
  • ℗ KennyBlaze || BIMZZ MEDIA
79.8KTotal plays
171Likes
13Re-Ups
463Playlist Adds