|
|
Upload

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

10 Followers

Stand fit attention every body stand like army solider Attention for the chain's,, she bi ishon lopa busilin Niger is father land padi ,,lord of lamba jè ki won mon Ashishua,, no manager no supporters no helper no sponsure only mi they do my things on lowkey Steadily always searching for how make it better forever ,,i no go gree aje mio ni gba,, mo ma leju pa Zero pa ,,pls on the lite into my dark o jah no give stressful whalah ,,cause I stand with my sterminer,, to chase the porverty go away oriburuku koshi malor alagbako pelu ogun adaba alakoba ati alatako jinan sile wa,, kin le rire moshe strogle hard Gba ibi toda ,,gu oke agba,, kikor mashe korbala Rara then no go bring me down inshallahla I no go do bad ,,tori energy make sure of it odamiloju He go be faithfully for me cause have pay my nepa bill So that then no go kill candle light attention omo ologo daya lamericana ati emi atawon niger mi we no go lack We they Attention who say he no go work ,,no go see better for me life,, i no go see kanji rara ,,oma da Lola mama god abeg tete bami segun ota,,kire mi makoja mi For the our father country land padi no be by force But by fire by forcing mo madi gbajumon ,,eni tay
  • Release Date:February 20, 2026
  • Genre:Hip-Hop/Rap
21Total plays

0 comments