Uploaded By
VIEW PROFILE
272 Followers
Hmmm hmmmmm
hmmm
DMCT 🫶🌝✌️
JSMARTDMCT
Wo lamba
Call me RUBY BOY
Life do me this
Life do me that
Many ewu lati re koja
Many time wey be say I dey cry
Inside my heart, I swear I Dey cry
Someone I trust, na them dey lie
Pretend like say them gat you for back
Olohun j’eda, I no fit lose guide
Na money matter
Living my life on alone
And I no Dey own anybody loan (no no no )
Shey you Dey feel my paro
E f’ona le f’omo ologo ( oh oh oh )
I step on the road
Won fe bami ya photo ( ya foto ooo)
Many kele un bami jo
Modupe f’olohun ( fun Olohun ) X2
I no dey like trouble
Enu o ra muscle
Everyday I dey hustle
Make my money double
Oya chop the knuckles
If you sabi hustle
Tawakalitu, Moduro t’olorun
Lamba, ibile
Mio raye radarada
Ta le fe ma takasi
Teba fori be, e ma je gbati……………..
- Release Date:December 31, 2025Ⓡ
- Producer:Ruby
- Genre:Afrosounds
