|
|
Upload
OMO OLOGO by Jsmartdmct
OMO OLOGO by Jsmartdmct

JsmartdmctOMO OLOGO

JsmartdmctOMO OLOGO

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

266 Followers

Hmmm hmmm Champion mix DMCT Jsmartdmct, wo Lamba Call me Ruby Boy Life do me this, life do me that Many ewu lati re koja Many time wey be say I dey cry Inside my heart, I swear I Dey cry Someone I trust na them dey lie Pretend like say them get you for back Olohun j’eda, I no fit loose guide Na money matter Living my life on alone, And I no Dey own anybody loan (no no o) Shey you Dey feel my paro E f’ona le f’omo ologo ooo I step on the road, won fe bami ya foto ( ya photo ) Many kele un bami jo Modupe f’olohun oo ( fun Olohun ) Living my life on alone, And I no Dey own anybody loan (no no o) Shey you Dey feel my paro E f’ona le f’omo ologo ooo I step on the road, won fe bami ya foto ( ya photo ) Many kele un bami jo Modupe f’olohun oo ( fun Olohun ) I no dey like trouble Enu Ora muscle, everyday I dey hustle Make my money double Oya chop the knuckles If you sabi hustle, Tawakalitu Moduro t’Olohun, Mio raye radarada, ta le fe ma takasi Teba fori be, Ema je gbati Cus I be odaju e de ti ma daju Moti je ma won lowo, kan kaju Won ni kin to lela, kin to le blow ipe ma gbebo ah Me wey baba God dey for Loke loke I no go fall Them think say na before before But right now amma
  • Release Date:May 10, 2026
  • Genre:Afrosounds
129Total plays
4Likes
1Playlist Adds

Playlists Featuring Artist