|
|
Upload
Gameover by Johntizzy
Gameover by Johntizzy

JohntizzyGameover

JohntizzyGameover

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

223 Followers

LYRICS Johntizzy na the rapper wey you don dey expect For Industry na me be the rapper wey no one fit expell Coz i dey gallant nigga me i no dey fear Any rapper wey wan dare me dem go fall down like tears If Tizzy don enter game you know say na gameover I no need to carry cutlass before rappers bendover For this industry you know say i be boss My bass na weapon i no need to carry gun Jayfrosh: Yeah Wetin i dey talk for my rap no dey too reason am Tori ole je koni mental Impressing your daddy pele smoke igbo kan ati kini pelu lighter Ice on my neck but my body dey burn If you wan follow me omo iya you go run No doubt Aeroplane ninu car wash Oye keti mo nkan toma shele Oma bomb last last But i don't give a fuck i've gone mad motiya were gan Won dey fe up mi but dem no see cure...
  • Release Date:August 1, 2022
  • Producer:Ab Young
  • Genre:Hip-Hop/Rap
1.76KTotal plays
4Likes
1Re-Ups

0 comments