|
|
Upload
Hammer by Jive Angels
Hammer by Jive Angels

Jive AngelsHammer

Jive AngelsHammer

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

445 Followers

We dey drink blood no mean say we be vampire... We dey eat flesh no mean say we be carnibal.. We don hammer make una go drink We don hammer make una go drink We don hammer make una go drink Go drink God don pay Baba God don pay ..... We dey drink blood no mean say we be vampire... We dey eat flesh no mean say we be carnibal.. We dey partake in Holy communion Na wetin we dey do for the kingdom All of usina king andi champion Naour right like William of London no go forget where we come from Jesus done do everytin make we enjoy & Na why we dey ball non stop We don hammer make una go drink We don hammer make una go drink We don hammer make una go drink Go drink God don pay Baba God don pay ..... God don pay Baba God don pay
  • Release Date:December 22, 2022
  • Producer:LMC
  • Genre:Gospel
1.14KTotal plays
6Likes
1Re-Ups
8Playlist Adds