|
|
Upload
Solo by Jimmy Bvyy
Solo by Jimmy Bvyy

Jimmy BvyySolo

Jimmy BvyySolo

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

865 Followers

(Lyrics) Oh wao uh uh... Woao uuhh... uuhh uh uh Solo Solo Gat me working all day oh Solo Solo Just to make sure mans not broke Solo Solo Na Money man dey chase o Oh.. Solo Solo Cuz That broke Shit Dey Pain oh Say money no dey kill person Say plenty money no fit kill person o Say money wey go buy my needs o Say Na that kinda money badman need oh Say money no dey kill person Say plenty money no fit kill person o money wey go buy my needs o Say Na that kinda money badman need oh eh! You go see something, you go learn lesson Dem no dey tell person oh Plenty gbege my eyes don see You go see something, you go learn lesson oh Dem no dey tell person o Plenty water wey dey for sea oh no Solo Solo Gat me working all day oh Solo Solo Just to make sure mans not broke
  • Release Date:March 7, 2022
  • Genre:Afrosounds
8.65KTotal plays
33Likes
6Re-Ups
22Playlist Adds