Uploaded By
VIEW PROFILE
394 Followers
Wuh wuh wuh
Yeah yeah yeah yeah
Screw the haters, f**k dem oh
ay call me Jaytee Vibez oh oh
Tremi Dih!!
Baby
come on time
I no go like make you waist my time
Baby
come online
I just dey text but no replies
swear I don dey wait
waiting for your text
Baby don’t be late
I gat plenty things to say
And she say
“Baby don’t be too offended
I know I’ve seen your text
But I feel like I should not reply
Don’t even know what to say
Tremi just dey burst my head
With only you I am save
For this love no regret”
She never seen a guy like me
She never seen a guy like me
She confess
She never seen a guy like me
She never seen a guy like me
She confess
She never seen a guy like me
She never seen a guy like me
She confess
She never seen a guy like me
She never seen a
- Release Date:November 30, 2023
- Producer:BrainyBeatz
- Genre:Afrosounds







0 comments