|
|
Upload
Dxxd Body by JayTee
Dxxd Body by JayTee

JayTeeDxxd Body

JayTeeDxxd Body

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

16 Followers

Verse l Crazy things just dey happen for my trenches and if I talk Dem go talk say na yawa But I gatz to talk am, make you dey hear am if ei make sense make we know whether you fit help us Cos all these bandits just dey kill man, they shooting grrrrr bullets in the air You got to run dey calculate make ei no meet up cos if it does that's another man down. Chorus Kitikiti katakata my people just dey jakpa pakapaka Men you got to feel our pains through this Melody Crazy things wey dey happen for my trenches I see dxxd body for the downtown side I see dxxd body for the downtown side See ei don rott ei dey smell ei dey gba Ei dey gba ei dey gba Nah my nigga wey dem kill ei dey gba Ei dey gba ei dey gba See ei don rott ei dey smell ei dey gba Ei dey gba ei dey gba.
  • Release Date:December 19, 2022
  • Producer:Emmy Priceless
  • Genre:R&B
655Total plays
2Likes

0 comments