Uploaded By
VIEW PROFILE
787 Followers
Me know say no be everything me do
Everybody go dey like
Seen many things wey dey make me traumatize
Me and my guys
We keep rolling our dice
One day everything bam
Oh Jah Jah bless me
Something go dey tell me
Say make I move to the next thing
Shey you get me ?
Shoye ?
Wọn mọ̀ mí i’m born to be ready
Do am again make be like magic
Jògòdò
Mó má ròyìn rẹ, má pólóngó
Stepping up my game and I face my fears
Kí n rí bá ti ṣe, kí n má ṣe lọ́fọ̀.
Káyé yè mí, kẹ́ mí rònnà gbẹgba kọ̀tò dì
Making money me no fit Dey give man apology
Till I conquer
Life no be banter
And if e don dey red omo I go call Jah
Ajeh
Asẹdá má gbàgbé
I’ve been grinding for days
Make my pay no delay
Show me your way
Wipe my tears with Kuwait
Má jẹ̀n kọ́ kòtò ayé
Make I no waste my days
I’ve been waiting for days
I’ve been waiting for days
Days maga no pay
I be working all day
Èlédàá mi má ṣe gbàgbé mi
Elevating like oyinmomo
Them go still rate me na
Odi dan dan
Emi ti mi o tie kin gboran
Why dem be hating on me Olorun
Game still long person wey fall go still rise
Pains no dey last
If e change make you rewind
Only money ina me be chasing all me life
See the scars for me face i no get p
- Release Date:December 5, 2025
- Genre:Afrosounds




