|
|
Upload
SO MANY THINGS by Jaxidoo FT 2 square
SO MANY THINGS by Jaxidoo FT 2 square

Jaxidoo FT 2 squareSO MANY THINGS

Jaxidoo FT 2 squareSO MANY THINGS

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

297 Followers

so many things wey ma eyez don see so many things wey man don dreamt about see ma eyez don red see ma eyez don red I no fit love again I no fit love again I no fit love again oh I no fit feel ur pain I no fit feel ur pain I no fit feel ur..... Ada oh Ada oh ( so many things going on in ma Head ) Ada oh Ada oh ( so many things people did to me ) Ada oh Ada oh ( so many things going on in ma Head ) Ada oh Ada oh ( so many thing's people did to me ) so I dey stress everyday like so I dey pray everyday even think everyday man wan dey cash everyday bitch wan dey chop everyday even where Dem no dey she did bad to Mee! she played bad to Mee! remember back in the days when I had no shishi in the save when I gat no money to do shave's and that bad bitch thinks she shape Ada oh Ada
  • Release Date:March 17, 2023
  • Album:HOPE
  • Producer:T best
  • Genre:Hip-Hop/Rap
1.25KTotal plays
20Likes
1Re-Ups
3Playlist Adds

0 comments