Uploaded By
VIEW PROFILE
46 Followers
U wo u wo u wor oh
Izzy Lay again
Ye ye.
You know I know
You like my style
Me wey be king of drama
I no fit be good partner
All I can offer is my gbola ahh
So I no wan waste your time
You know I don't say nice things
But I can off your panties
If you come my place
You suppose know say
I no be gentle man
I no dey give girl flowers
But you must scream my name
Izzy lay
Oh wor....
I no be gentle man
I no dey give girl flowers
But you must scream my name
Izzy lay
U wo wor....
- Release Date:September 26, 2024
- Genre:R&B
