Uploaded By
VIEW PROFILE
42 Followers
*STACKING PAPERS*
_Artist: Itz Femiranking_
_Vibe: Afrobeats + Drill_
***_
BossFemi on the beat...
Itz Femiranking!!!
From Lagos to the world!!!
Stacking papers, no sleep![Intro]
*[Verse 1]*
3AM in the studio, NEPA dey go but laptop still dey glow
FemsChat dey code, but the bag still dey grow
Dem say "Femi rest", I say "How I wan rest?"
While dollar and naira dey call me, I must answer the test
From *Lagos* streets to the world we dey rank
Alert dey ping, that's the sound of the bank
I used to debug problems, now I dey debug my wealth
If e no bring money, I no dey put am on my shelf
*[Pre-Chorus]*
OT, OT, overtime dey my mind
Stacking papers nicely, Lionel Messi type
Thank God say we dey alive, blessings dey multiply
Itz Femiranking, watch me touch the sky
_**_
Stacking papers, stacking papers
From zero to hero, watch me later
Stacking papers, stacking papers
Love street, love money, that's my nature
Stacking papers, stacking papers
No loading season, we dey faster
Stacking papers, stacking papers
Itz Femiranking, Naija boss now[Chorus]
*[Verse 2]*
Dem dey yarn, dem dey talk, but I dey make moves
10,000 falls, 10,000 rise, that's my proof
Server crash my dreams before, but I r
- Release Date:September 19, 2026
- Producer:Fems Technology Nigeria Ltd
- Genre:Afrosounds




