only holyman on board
cheeeeeih
ehy
mother been dey tell me
one man for a woman
she said to me uuuuh!
no be every man right
even lord lugard
**** right
eyh
kele wey you trust
na she brake your heart
man wey Sabi no dey come at first
ehy
you have to learn from me eeeee
mmmmm
mpa Pana
bring it back
le me slide...
- Producer:Iscbeatz
- Release Date:August 17, 2023



