|
|
Upload

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

415 Followers

Ibilẹ Kapaichumarimarichupako Astala astala Chello Verse 1 The night is young I'm getting old So many don step on mi toes Many friends wey don be foes Can't complain cause this the life I chose Pre-Chorus Na small thing quickly they make me para Talk am as e be me I no dey stammer I go do my own back I no fit wait for karma I dey live my life me I no want yawa Bana, bana, bana Chorus What's my name? (Baba) Common say that again (Baba) On a daily I'm getting paid (Baba) Everyday is an holiday (Baba) Ah money choke (Baba) Tell them to clear the road! (Baba) Biko do not disturb (Baba) Put phone for do not disturbed (Baba, baba) Verse 2 Person wey put body go collect o wa nlẹ plenty cause (We dey hot like fire) Four pocket full like lil baby when it's time to ball (We dey cause disaster) The money long, e long, long, e long, long, e long (E pass Burj Khalifa) Ṣe you go fit to drop your mama as you say you wan belong? (O ki gbe laye never!) Lifestyle wey no dey for salary earners (Ah me nkọ?) You wey be civil servant I hear say you wan shut down Obi's house? (With wetin?) Money from tap tap tap Ahn ahn Papapasupe! Ka jọ ma kupe Today na today Emi gan-an o sunle Mo jade tan ko to ma
  • Release Date:June 22, 2026
  • Album:GSW
  • Producer:Ply t
  • Genre:Hip-Hop/Rap
39.4KTotal plays
102Likes
7Re-Ups
79Playlist Adds