Uploaded By
VIEW PROFILE
216 Followers
Bad decisions & foreplay
_______________________________________
Girl e dey your body
My melamine
I know some girls but
Your type girl I’ve never seen
If you agree then I no fit disagree
Baby shey you no dey see
Your friends dem get jealousy
Baby I no be magix
Abi you no imagine
Girl am for real
Make you mother to my kids
Oh baby please
To my heart I’ll give you keys
Nobody fit compete
With you girl am so complete
Oh girl you fine
And I love the way you smile
Everytime…
na you I dey visualize
No be lie
Only you wey dey my mind
Body looking so divine
Your beauty na God design
Girl I dey try
And I hope you understand
If you relax me I fit to change your life
I’ll treat you right give you loving every night
Make some love from 6 to 9
Position na 69
- Release Date:December 6, 2024
- Genre:Afrosounds




