zombie, zombie zombie oh
zombie
zombie, zombie zombie oh
zombie
verse,
say she need a man wey go give her good love and attention
she need the affection
say her kinda girl no be girl wey dey ask for man pension
she police like she station
girl I wanna play my role
give me chance...
- Producer:leo9ine
- Release Date:November 30, 2019
- Album:Slickgod





