Uploaded By
VIEW PROFILE
123 Followers
You know what time it is baby
Haa
So many talk
So many hating on the boy
I never even rise dem don dey pray make I fall
As omoro mi o foor
bi lil durk I'm the voice
Wonkpemi ghetto boy buh mo rora carry my cross
So many nights I no sleep
Write songs dey chase dreams
Modabi Hercules no matter the fears I dey face it
Fighting demons on a daily
No be one no be meeji
Who con talk sey I no go make am for here Darap na straight win
Cos anything p I dey push am
So ma bere ibo lotuda
Na jah grace dey follow me mi o bawon borisa true fact
Koda
Won tu fè rip me biti loader
Buh as omogbon mo ka legover fuwon bi maradona
Bi owo oluwa mo n gbewonfo when I jam instrumental
You wan dey para kilokan aye kilokan federal
Mi o nice mohbad mo tu pariwo biti bella
So dat shoulder you dey carry high e go bett
- Release Date:August 6, 2023
- Album:YAGI
- Producer:Solo A , Tidè Al
- Genre:Hip-Hop/Rap








0 comments