Uploaded By
VIEW PROFILE
153 Followers
This your waist e Dey make me fall for you
Wetin Dey sup for my DM
Show me love ❤️ na me be the one for you
Na you fit cure my malaria
Baby girl make you no Dey form for me
Finest girl for my area
Show my love I no go do you corny
Me I no go do you anyhow
< she get a biggie back wey I never see before
< she get a pretty face wey I never see before o
Girl no go make me fall
Cos I Dey do one for love o
Shooting my shot o
Catching your love o
I need support o
Girl I go Dey there for you oh
<HOLYBOY>
Why you come Dey whine me like a jangilova
Your body Dey gimme vibes of Casanova (babe)
You suppose Dey my side o
You suppose Dey my back o oo
The wey Shey Dey shake
The way she Dey whine
E Dey burst e my mental
Until December
Inno wan Dey remember
- Release Date:May 17, 2024
- Producer:Holyboy
- Genre:Afrosounds




