Uploaded By
VIEW PROFILE
2.44K Followers
Hmmm,
Glorious yeah
Anytime wen she no dey around
Anytime wen she no dey around
(Tell me say)
You don do me, you don do me
So Tay I no dey feel my legs
Got alot of girl on my Instagram
I'm steady stocking on your Twitter
Me I'm just tryna be your Mr
Cause na your body wen dey make me stagger
But she think say I dey galavant anytime
Wen she no dey around
I dey follow oroma, I dey carry ohema
Her friends tell her say I dey nack dem with rubber band, and she tell me say
Hmm, you don do me, you don do me
So Tay I no dey feel my legs
I tell her if you dey find love don't cap
Me I'm gonna be your Mr man
Normally I no dey act like this
But na your body wen dey do me like I shack something
Slowly she come dey fall for me
And I be fine clean boy wen come sabi sing
*CHOROUS*
- Release Date:September 24, 2022
- Producer:JOSTO & Glorious
- Genre:Afrosounds








0 comments