|
|
Upload
Money Matter by RAKEN
Money Matter by RAKEN

RAKENMoney Matter

RAKENMoney Matter

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

115 Followers

MONEY MATTER (M.M) [Intro] Oh oh oh a Oh a oh a You know it Raken Ahn you know Make you better know say na money na e we want like this now As we dey hustle everyday make we dey make am As long as we dey hustle every day, Make we just dey a get am ah [Verse 1] Ah ah money Matter put us for one side dey reason am eh We no go give up for this thing wey we dey do everyday now Ah ah ahhh Money put us for one mood wey be say we go just dey reason am Only money na e we dey think for our mind now Uuuuuor ah Uuuuuuor ah Money put on one corner reason me make you know fall am Na only money I want make we dey live good life wali Ah me and my guys dey one side dey hustle now ah Na only this money wey go make us feel good now Money Matter make us Dey go slowly dey work But we dey hustle no dorling We dey hustle everyday We dey make sure say a a Everything we need a Make e dey drop inshallah The story never say no hustle Sit down dey look no be wetin them say As long as we dey hustle everyday We go get am clear by the grace of God I pray [Chorus] Na money money eee Na money money eee Na money money eee Na only money eeee [Outro] Boys are active Boys are active Boys are feelin
  • Release Date:August 27, 2026
  • Genre:Afrosounds
169Total plays
1Likes
1Playlist Adds