Uploaded By
VIEW PROFILE
2.64K Followers
Heart Desire by (Harry_Blendy )
Girl i wan Dey your side
True to God you Dey make me mad oh
Anytime i see you smile
I no go lie i Dey feel one kind oh
You be my all and all
You be my joy my love
My comforter
I no go let you down
Na you Dey cut me down
Like a grass cutter
(You Dey wear designer )
All together
You be my heart desires
We go shut toscana
Everywhere galant
Queen of the land
Multi talents
My heart desires .
You should know that i love you girl
I go do anything to make you be mine
Many many things wey go make you to smile
Just because of you i Dey call all the night
You don thief my feelings
You know my clicks
You don sabi my tricks
Dey catch my feelings
When i Dey on trip
When I Dey see ill messages
For you i Dey click on delete delete!
- Release Date:March 19, 2022Ⓡ
- Producer:Simple Don/ MM by Grandmix
- Genre:Afrosounds




