Uploaded By
VIEW PROFILE
29 Followers
*[Intro]*
*Hmm, hmm
*Wo, wo, wo*
*Hmm, girl I need attention*
*Ohh, ohh, girl I need attention*
*Girl I need attention, woh, woh*
*[Chorus]*
*If you proud to be my love and I will fly you high, high, high*
*If you proud to be my girl and I will fly you high, high, high*
*You call me your hero, I be your superman*
*Assurance, you'll be my number one*
*You call me your hero, I be your superman*
*Assurance, you'll be my number one*
*[Verse 1]*
*I don't mind to carry your matter on top my matter*
*Make dem say na kaya matter*
*And I don't mind to buy house for you in space*
*Ahh, ahh, Happy Boy ba n ja wo n laya*
*You don't know how I feel for you*
*You don't know how I care for you (you)*
*And I know say you like bgedu*
*Omo, come make we reason matter*
*I go carry you go high, high*
*You know say I no be bad boy (bad boy)*
*Omo, so fun mi, ki lo fe gan gan*
*Anytime, anyday you can call on me (me)*
*My name is Happy Boy, you can crush on me*
*I like your style, baby, gimme one*
*Imma gat your back (gat your back)*
*Ohh, o, ohh*
*Imma gat your back*
*I like your style, baby, gimme that*
*[Chorus]*
*Hmm, girl I need attention (attention)*
*Oya baby, oya baby, ki lo n tu n so*
*Hmm,
- Release Date:October 5, 2026
- Producer:H.B.Y
- Genre:Afrosounds
