Uploaded By
VIEW PROFILE
16 Followers
When I pull up in a maserati
Maserati
getting fame like I be illuminati
illuminati
Fine girls for my side where d hennessy
hennessy
I be fine boy u no Dey see d face
see d face
On a fast lane me I don go
don go
I be gorilla for d jungle
jungle
Ice on my neck and I don show
don show
Everyday we popping bottles
Naked girls on my DM
Feeling fly me I no Dey fear dem
When I step in d club I Dey feel dem
VIP treats I Dey give dem
Dark shades on I no Dey see your face
OTF bad energy far away
Life no hard pull up in a convoy
Convoy
Activity wey Dey give man joy
give man joy
Night life and steady cruise
Many likes and many views
Many called but few are chosen
I’m among the few are chosen
Bring deal many endorsement
I dey deliver for my government
Go broke go hard chop life
Spank ass l
- Release Date:August 21, 2023
- Producer:Beat Assasin
- Genre:Afrosounds
