Audiomack LogoJavaScript is disabled in your browser.
Audiomack requires JavaScript to be enabled in order to function correctly.
Skip to main content
Artist Greyakans cover image
i go wait on God by Greyakans

Greyakans

Release Date: October 27, 2023 by Greyakans Authenticated Artist

0:00
0.00% played
2:56
Many, many things wey dey happen Yahoo boys, ritualist everywhere Kidnapping, raping na wetin dey happen?. Some are clapping when the people are trap and Nobody want to make a money legitimately When they see you making money, they see you belong Ah, don't give up ah Stand strong, you go dey alright naso dem go wan deceive you like say you no wise cause Every night ah, they look nice ah dem dey move from one club to another All these type of life wey you dey see na waste oo I go wait ooo As long as no be man go answer ooo I go pray ooo I want to know you more and more ooo Every time wey I pray, you go answer I go put my faith ooo To the God wey dey heaven Forever valid never failing Christ be the one I go put first oo I'm a success ooooo aaah aa
Producer: Slash
Release Date: October 27, 2023
Total Plays

37

0 COMMENT

Avatar

No comments yet. Be the first to comment!