|
|
Upload
Mr Money by Godzy x Deno
Mr Money by Godzy x Deno

Godzy x DenoMr Money

Godzy x DenoMr Money

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

155 Followers

Deno boy Body wey dey touch me Na the body of my Cagindan If you no go love me No dey put hand for my short nikka Only you dey touch my pun pun Only you dey touch me ya Put am for my body Baby put am for my body baby call me call me ( call me ) Why you dull dull ( dull me ) Oh mr Money Money ( Money ) Mr Money (Money ) Kosi fele jolly jolly Kosi fele jolly jolly oo Mr Money Money ( Money ) Mr Money Money WAVE Boom Laga Boom Boom Afa Chika Call me Matilda (my Wife) Rugged Civilian no be soldier (I mount) Baba comot me from betrayals Straight my part make I fit go Malaysia (chai) Godzy and Deno we be brotherly Living together like accordance Pikin wa get money na elderly Spending around with good economy Burn up, burn up make we de... Bum bum... Bum bum soft like bread Turn up
  • Release Date:April 18, 2024
  • Album:Prod.@tall-e studio
  • Genre:Hip-Hop/Rap
1.89KTotal plays
16Likes
22Playlist Adds