|
|
Upload
Me (myself) by Goddygesta
Me (myself) by Goddygesta

GoddygestaMe (myself)

GoddygestaMe (myself)

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

852 Followers

Ye×3 Gesssta    *I don't talk too ,i swallow  pain *neva fucked b4 ,so y dem dey hate *fear like craze,so I lock my  ache   *beg for plays then I fake my plays    After 5  make I put on this one ball dor start make I put on this one   tell me say I nor Sabi this one Vouch for me when  u nor get reason   Too dey talk  ..I nor dread I nor fear   Write my feelings like say I  no hear u Me I small but u still dey see me    Some dey say  folio sweet pass shayo     Mano no ge de gbe  ,ma no ge de Mano no ge de gbe  ,ma no ge de.              #Ma. nogedegbe ,ma no ge de Mano no ge de gbe,ma no ge de    ×2 Like tyson.. I nor like any stress join my in Nor dey  near anything nor concern me I b viking, climb the mountain , like tenzing Forget the lyrics focus on me,me myself
  • Release Date:November 23, 2023
  • Producer:JYD records
  • Genre:Pop
557Total plays
19Likes
1Re-Ups
2Playlist Adds

0 comments