Uploaded By
VIEW PROFILE
58 Followers
I made three verses of this song - E DEY FLOW - by @mosesbliss and @spotlitenation , All done with my phone.
My surprise is that a Holy Inspired me with a tongue, I was like... how will people going to understand what I'm saying In this song, but my spirit still insist to add it to the Song.
VERSE 1•••
Jehovah Overdo
Na you dey do wetin man no fit do
Na Only You be God wey I know say His words is ever True
The Things wey you do for me
No man can do it for me
Na Only you ×3
VERSE 2•••
Daddy Wey dey Pamper me
Na Only you dey come for me
"Shabararifelikamanifafariselelukunumananiyararibelelokoniyaniyaniyaniyaniyaniya eh"
VERSE 3•••
The Oil wey dey for my head
It can never get dry
It's coming from the Holy One Of Israel eh!
"Shabararifeloloko"
E dey flow....
God is helping Us 🙌
- Release Date:August 5, 2024
- Album:1
- Producer:Spotlitenation
- Genre:Afrosounds






0 comments