|
|
Upload
Looseguard by Ghetto OG
Looseguard by Ghetto OG

Ghetto OGLooseguard

Ghetto OGLooseguard

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

186 Followers

Looseguard ❤️ ‎Ghetto OG !!! ‎Goooooooooooooo ‎ ‎ ‎Grind hard ‎No days off ‎I be star boy ‎I go soon de play all ‎No be play play ‎For the hood ayy ‎Roll the wood ayy ‎Make me smoke ayy ‎Their papa na me talk am ayy ‎Anybody wen no focus go loose ayyy ‎Fuvk em ayyy , na who de talk say ‎ ‎ ‎When e burst for cartel everybody de ‎At that time it was around holiday ‎Make everybody run commot the cartel ‎Na watin we hear before the fucking race start ‎even before area balance e no easy ‎Who de cacth na Sabi na be O.Y.O ‎Wait ohh ‎ Omo na cripple chair dem catch mamuwo ‎Dem carry am for back oh (ewo) ‎ ‎Who looseguard na Sabi na watin me learn for the fucking game better (ewo) ‎ ‎Everyday na zaza since wen I loose guard my phone for cartel I wise (ewo) ‎ ‎Oh lord please protect me from my enemies and the evil ones (ewo) ‎ ‎Na who know person dey do person na person still tell person (ewo) ‎ ‎ ‎ ‎Never to looseguard ‎Enter cartel receive my zee ‎you no active you go looseguard like white ‎Na true say devil self dey wear white ‎Come Cripple chair blacky wear white ‎Some Area bra dey scam white  ‎I just roll zaza, my zeetecttic ‎My baby, zeelaka ‎No go carry do cos you fit car
  • Release Date:December 10, 2025
  • Genre:Hip-Hop/Rap
684Total plays
59Likes
2Re-Ups
2Playlist Adds

0 comments