Real mc funnyng de comedian wey dey sing song has decided to expose another hit this Xmas periods after give us ije ego.....he want to give us love song titled omalicha is also a traditional marriage song....omg una go love this song just like comment and share..God bless y'all
Artist:...
- Producer:Mr ceeman
- Release Date:November 29, 2022
- Album:Omalicha





