|
|
Upload

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

115 Followers

Yo my people this is my cover song of abanikanda by zinoleesky,share ur thoughts, like share share up thank u, love u all Here is some lyrics Woni mr president Iwo pele mr president President wey get resident U no am just in my element Beef beef kama soro every where awon omo naija loni yen Baby me no mind den Bami soro wat u wonna wear Wonna go tell me where Girl am in ur city Baby Come n see me Hope u will see me Everybody wonna see me Dem say Who be da freesky Dey wonna feel me Dey wonna see me Everybody wonna feel me Tan ba rimi won ja Say dem no fit talk again abanikanda Aba ni won nda Even wen dem see me Dem go still dey wonder Mofe wole put ur gun down Anywhere I enter is a shotdown Odomode owonla make my money pass ti bullion van #zinoleeskycontest
  • Release Date:November 18, 2024
  • Producer:Tstring
  • Genre:Afrosounds
119Total plays
1Likes

Playlists Featuring Artist

0 comments