Uploaded By
VIEW PROFILE
238 Followers
π₯ποΈ NEW RELEASE ALERT ποΈπ₯
WAHALA BABE π
ARTIST: KING HAMONY ποΈ
Some babes no go ever content with wetin dem get. Today na one thing, tomorrow na another thing. No matter how much love, care, and effort you give, e still no reach. π
π
"WAHALA BABE" na funny but real-life story about a girl wey always want more, always find fault, and no dey appreciate the good thing wey dey her front.
If you don ever date person wey no dey satisfied, this song go hit you differently! ππ₯
π§ Listen, vibe, and tag that your "Wahala Babe" π
KING HAMONY ποΈ
THE BOY ALONE π
#WahalaBabe #KingHamony #NewMusic #Afrobeat #StreetVibes #TheBoyAlone #GhettoStyle π
π₯πΆπ
- Release Date:June 22, 2026
- Album:audio
- Producer:King hamony
- Genre:Afrosounds




