|
|
Upload
Alone by frakecham
Alone by frakecham

frakechamAlone

frakechamAlone

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

119 Followers

Showman no mind them trolling Cos no Nobody sanctus holy I be the one Dem knowing Licensed unholy Gum my pains for my body I'm dying slowly And I sit it so soley Only me There's Nobody Nobody fit decode Mgbo mgbaga na onwe m All my dues Dem I paid alone Nobody onweghi one wey fit play my role Mma gba ya na-onwe m Only me up against the world I lock up all alone Only me Burn if a man judge me Only me So fine all alone Only me No dey see nobody all I see Only me Yeah I rule my life My life Oh yeah I rule my life My life Oh yeah I rule my life My life I rule my life Only me Only me For my matter Only me I no mind so I lock up Only me Only me for my matter Oh yeah Oh yeah Bad energy no come close My problem gba-gha ten toes Got my demons for my own soul Mine
  • Release Date:April 2, 2023
  • Album:LOTUS
  • Producer:Biggie mix
  • Genre:Afrosounds
1.39KTotal plays
28Likes
2Playlist Adds

Playlists Featuring Artist