Uploaded By
VIEW PROFILE
2.22K Followers
FQ here yea yea
FQbeat
LetsGetItDone
Bad energy I no want I no need am
I be hustler, I Dey run kilo meters
And Wen the money land we go Dey alright
with my family and friends we go biza
I need some deal
No come Dey bill me
No come Dey Gawu gawu
Hating on me
I Dey focus no bring your jealousy
E be Things, On God I go succeed
Many people know say me I no dey form
When I bounce for the street, I carry my men along
Wait, Wetin you carry go, you carry come
We dey hustle legitimately non of us wey dey bomb
Agbe, Achana
We Dey come on a low, motigbana
Oshey big kala
Me and my guys no get wahala
Wait,
When you been Dey when the boy Dey push all way
And how many times I go tell you the things I face (the things I face)
As the hustle wan pay, dey want block my way (eheeen)
Obrigado, una go th
- Release Date:February 22, 2024Ⓡ
- Genre:Afrosounds
- ℗ FQ








0 comments