Uploaded By
VIEW PROFILE
2.54K Followers
No surprise dey ,dey for me
Mi celebrate mi sad days low key,
No friends,no close bredda wish me good luck there’s no loyalty
Dem watch me dey on dry
Only mama pray for me to dey on grind
One day mi go change de wet clothes she used to clean all her cry.
Mi pray sey mama ago live long,to enjoy the future so onGod
We love what we do so no dull dull
We stay up all night to make good songs
We believe inna we heart we still move on
We covered with grace
and love from
Family we get now
Soo sad Oh paradise
Yo!
Bring back the lives
Whey die
when we were born way back,
We beg
We soon ago rise
No matter ,
The prize we go pay it larger,
No matter rainstorm we riser
We bold,strong & enough
Bad man dem come with temper
de shield of God dey backup
No surprise
No helper
No giver
- Release Date:October 13, 2023Ⓡ
- Genre:Caribbean
- ℗ Fireflexx








0 comments