|
|
Upload
Chill by Vicki D
Chill by Vicki D

Vicki DChill

Vicki DChill

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

5.11K Followers

Just like yesterday!!! Omosikator Kpoki Just like yesterday Dem dey use us play Small boy outta the zongo T’ofe f’owo sere Dem talk say he no get the mind To fit hustle and shine Thank God is mercyfull The boy don dey smile Awa kan chill o The hustle is real o Nothing wey dey bother man again We don too see o Awa kan chill o The hustle is real o Straight outta the zongo brother Now we don dey chill o Nothing dem fit tell me again Sun don shine Rain don fall man still dey Everyday come turn holiday Sweet feeling Big chilling Inner peace Vasa dey for family Tell me why I no go dey happy All bad days don turn to memory Awa kan chill o The hustle is real o Nothing wey dey bother man again We don too see o
  • Release Date:May 27, 2022
  • Producer:Tiztext
  • Genre:Afrosounds
8.57KTotal plays
32Likes
6Re-Ups
19Playlist Adds

0 comments