|
|
Upload
#Contour by Fasamelodies
#Contour by Fasamelodies

Fasamelodies#Contour

Fasamelodies#Contour

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

1.48K Followers

#Contour #Openverse #Joeboy #Fasamelodies Fasamelodies Ye ye Her name na Bella She worse pass Nepa She promised me light Every month rewire She dey carry bill come Wey go fit kill Tega Her way no clear Very wrong antena ha ah.... Her friends na sapa Wetin I go do na to find leg japa Every other thing, I no fit this yawa Then with liku love and I feel we better Anabella like money But life no funny She say abeg finnest no go do me koni Me I no blind I dey see u wit Mr Johnny I no complain I know say u dey always dey horny oh huh oh...... I hope u get my letter Odo Ah.... ODO
  • Release Date:October 7, 2022
  • Album:#JoeboyContour
  • Producer:Mixed by Ultimate Producer
  • Genre:Afrosounds
3.31KTotal plays
16Likes
1Re-Ups
12Playlist Adds

Playlists Featuring Artist

0 comments