|
|
Upload
ABOBI FOCUS by Gracedanz
ABOBI FOCUS by Gracedanz

GracedanzABOBI FOCUS

GracedanzABOBI FOCUS

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

86 Followers

The girl you be queen, the boy you be King, no more matter the size your recognized, My bro never look down on your self, no matter even wetin the world dey talk Dem go try make you feel less But you dey shine under stress Tell yourself you’re blessed My Every move, na progress Abobi focus oo no mind the side talk, for sure their talk oo, but act I don't care oo. My God has made hole am free from bondage can't you see am shining, like the sunshine Bad Energy sell your oro, there see me dey dripping, their want make I fall, there won see my downfall oo God has placed me over head, see me high like a kit. The boy is turning to something oo See how I dey shine, dem dey look They wonder how you still dey survive Grace dey your body, e no dey hide Only choo choo choo their most talk oo Their been saying I no go blow But the don dey change Jesus in the action Indeed we be the bless Boy and and girl we are recognized Abobi focus no mind the said talk Jehovah don bless oo, nah we dey shine
  • Release Date:November 4, 2025
  • Genre:Hip-Hop/Rap
1.43KTotal plays
12Likes
7Re-Ups
6Playlist Adds

0 comments