After counting one, we count two
We dey rise, we dey push, we dey move
From the street we dey groove, no lose
We dey try, we dey fight to become big boys
My name gracedanz go trend
Yeah yeah, ahh
Gracedanz pon this one
Mama tell me say my no stop...
- Release Date:October 27, 2025





