Uploaded By
VIEW PROFILE
234 Followers
El Rhomi Performing A New Single ‘MuGun YaRo’
Which Is A Cover Of “J Hus ft Skepta - Outside
Produced By : Jae5
Mixed By : El Rhomi
(Lyrics )
I Be Mafia Man Ah Mugu Yaro
Banji Magana Man Ah Star From Zongo
We Dey Outside Gbeke We No Dey Do Santo
If You Like Say Fi Ah Go Dance Azonto
Very Soon We Go Fly To Toronto
If Dem Try We Yaro Nache Na Baaro
I Take The Fresh Ones, Lef Dem With Kanzo
No Be Cho Cho Cho Just Bring Your Macho
Man Get A Opp
Him Get A Opp
Man No Wan Stop
Him Nah Fi Stop
Till All AH Dem Ah Drop
Till All Ah Dem Ah F*kng Drop
Your Face We Ah Take Do De Practice
So You For Look Sharp Change Your Tactics
I No Be Company, I Get Branches
Munkuna Ka Kaman Machetes
Man Ah Mafia Man Ah Mugu Yaro
Heyy Yi Steady Inba Aka Na Baaro
Eh Yaro KaaJi Chiwoo
Mun Chirema Rasta Muyi Ma Santo
Ehh Muyi Ma Santo
Heyy Yi Steady Inba Aka Na Baaro
Eh Yaro KaaJi Chiwo
Mun Chirema Rasta Muyi Ma Santo
6Am She De Gyal Ah Calling Me
She Seh She Wanna Come See Me
But My Bazooka Isn’t Ready
Ah But I Got My Blicky Blicky
We Get Vim Like Wakanda
So You Know We Nah Surrender
Ah Weh Deh My Bush & Rizla
Ehh Something Nice … Amnesia !?
Fucka Demma Chat
& Fuckery Demma Talk
Ah We Teac
- Release Date:August 7, 2026Ⓡ
- Producer:Jae5
- Genre:Caribbean




