|
|
Upload
Disappear for air by El Joesleek
Disappear for air by El Joesleek

El JoesleekDisappear for air

El JoesleekDisappear for air

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

72 Followers

Bird for my leg I no know say e rare I dey look down life no dey play fair Till e spray wing disappear for air Now nah memory dey float everywhere. Street cold pain deep night long Everybody get story nobody strong Smile for face but inside don wrong Still El joesleek dey move with my head held strong.
  • Release Date:May 24, 2026
  • Producer:Big joe
  • Genre:Hip-Hop/Rap
2.24KTotal plays
19Likes
12Re-Ups
5Playlist Adds