Uploaded By
VIEW PROFILE
477 Followers
#My_shot
Lyrics
Babe girl I don Kolo
Anywhere you want go I come follow
Ly things you do finish putting me in trouble
Ly one beauty La you carrying na joke ooh
So I coming close to you to take photo
Wayonma look my eyes see lolo
I no go use you play
(I will na use you play why will I use you)
Na you dey make me do
I shoot my shot for you
Run kilo_me , kilometer for you
Oh my babe boo oooh ……….
- Release Date:October 1, 2025
- Album:The Beginning of new Liberia
- Producer:Prod. Ginjabeats
- Genre:Afrosounds




