|
|
Upload
my valentine by eazy_funny
my valentine by eazy_funny

eazy_funnymy valentine

eazy_funnymy valentine

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

16 Followers

Eazy_funny the reality Teller! Yeah yeah! Make una listen This love no be joke o Ehhh... From the day wey i see your face My heart just dey race, no be lie Your smile dey light my way Even for dark time, you dey shine, Anywhere wey you dey na home be that Your love sweet pass sugar for my tea Omo you fine inside and outside Na you I want for my life, you see If dem ask me wetin I want, na you I go point with my hand No pressure, no wahala Girl, na you be my answer Be my Valentine my baby o Make we love with no wahala o Hold me tight no let me go Your love dey ginger my soul Be my Valentine Only you Anything for love I go do Morning till the night time, Baby be my Valentine,
  • Release Date:February 14, 2026
  • Genre:Afrosounds
10Total plays