One thing wey dey pain ,
This life seems as nothing..
Boys we dey hustle everyday on the street ..
Mama Dem go down _ Papa Dem go down
All the sake of money _
Money money on my lain _ money on my lain
Dollar dollars on my lain _...
- Producer:Aims the finisher _
- Release Date:March 25, 2021
- Album:Easydrive


