Uploaded By
VIEW PROFILE
273 Followers
D,top
[the badman]
[on this]
(VERSE 1)
She accept my proposal
she say na me she want she no need another oo
Nne na í gà ê Duru m kà anyi jē fû ya Daddy oo and your mama oo
[ Aaa Yeh]
(kà anyi jē fû your daddy oo
kà anyi jébè
kà je fu your mama oo). (×2)
[Aaa Yeh]
Uju m oo na I màrà mmà Eeh (×4)
(CHORUS)×2
give me your love oo. (give me your love oo),
I want to marry you na you me I choose oo. (Eeeh eeh)
Na you wey dey high like I smoke colos oo. (I smoke colos oo)
ụdàrà ñwa mú ok bia Kasie nụ mu Obi. (bia Kasie nụ mu Obi o)
Aaa Yeh give me your love oo (Aaah Yeh Aa Yeh Aa Yeh eeh)
Uju mu oo oo give me your love
Uju mu oo ( gi me your Love×2)
(VERSE 2)
Uju mu oo I go be your commando,
anytime you call me I go dey for you
ife Obû na ọgà eri, ka I buru nkem
gwa mu na mu ga emeru gi ya
my heart ❤️ don fall for you
when you smile my worry disappear from, morning till night na you jxt dey my mind
my heart beat for you, mu na gi ga ebi, Ife gi Aso gbu mu (Aaa Yeh)
Uju mu na I mara eeh (×4)
Uju mu ooo
(CHORUS 2 ) ×2
give me your love oo. (give me your love oo),
I want to marry you na you me I choose oo. (Eeeh eeh)
Na you wey dey high like I smoke colos oo. (I smoke colos oo)
- Release Date:July 7, 2026
- Producer:Sickazzwillz
- Genre:Hip-Hop/Rap







0 comments