Uploaded By
VIEW PROFILE
226 Followers
Intro]
Ehehn... turn me microphone small make I talk my mind...
Gbedu rumbo na the way we dey go o!
(Drakhon!!)
(Spoil oo)
[Verse 1]
See as you enter my lane
You dey bend my brain
One smile, I no dey shame
My heart go insane
You get that kind fire
Wey dey raise my desire
When you call my name
I dey burst like flame
[Pre-Chorus]
If you move, I dey move too
If you talk, I dey feel you
No dulling, no delay
Baby, lead the way
[Chorus]
Rap: I co be you Etubom
U co be my Andreva
If you gimme ginger
I co play my guitar
I dey call u my dopamine
Wey Dey gimme sugar
Take up my Bula
Put for your Mula ahh
Rap: I co be you Etubom
U co be my Andreva
If you gimme ginger
I co play my guitar
I dey call u my dopamine
Wey Dey gimme sugar
Take up my Bula
Put for your Mula ahh
[Verse 2]
You no be ordinary
You dey carry my story
Every little thing you do
Sweet like victory
I no fit front
Baby, na you I want
When you show face
All my worries go slant
[Pre-Chorus]
If you move, I dey move too
If you talk, I dey feel you
No dulling, no delay
Baby, lead the way
[Chorus]
Rap: I co be you Etubom
U co be my Andreva
If you gimme ginger
I co play my guitar
I dey call u my dopamine
Wey Dey gimme sugar
Take u
- Release Date:August 20, 2026
- Producer:YDO MUZIK
- Genre:Afrosounds
